

I dey always think say Charlie nah person wey dey the room with us.lol. The thing dey always weak me when I hear am. even though Ghanians dey substitute "ole boy" or "ole girl" with "Charlie".lol. Countries including Ghana, Cameroon, and Senegal. the language nah native laguage for about 5 million nigerians, and about 75 millions people across west africa dey speak am as 2nd laguage. Anyways, back to some correct facts about pidgin. My cousin (also a waferian) dey always tell me say warfe pidgin dey like 3-5 years ahead of wetin the rest of naija dey yarn. U don hear waferian (warri people) speak pidgin before? E be like say nah another language wey dem dey yarn sef. The funny thing be say the people wey speak am pass nah warferians. Pidgin english nah derivative of English, mixed with words and phrases from hausa, igbo, yoruba, and a couple of other major tribes. if u no understand, then try follow, if u no fit try sef, then nothing for you.lol. Make I talk small history of pidgin english.

With that being said I go continue this post with pidgin. Pidgin English, or broken english or whatever you want to call it is, in my opinion, the most unique aspect of the nigerian culture. Well part 4 of my series, is about the one thing I feel is the most unique thing about naija. Once again I'm back with part 4 of my series, 10 things I love about naija.
